Ah- Let's get now into another, underground spiritual gameJust go to help me the answer, go to say, "Aiya-kata"- Oh yaO'feshe-LuAIYA-KATA *(after each line)O'feshe- g'BaO'feshe-WohAIYA-KATA *(after each line)O'feshe-WengAiya kataAiya KotoAiya KitiAiya KutuO'feshe-LuAIYA-KATA *(after each line)O'feshe- g'BaBasket mouth wan start to leak again, oh-BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OHAbi** you don forget I say I sing, ee-oh **(is it not)BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OHOh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re(2x)Basket mouth wan start to leak again, oh-BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OHFela, wetin you go sing about?DEM GO WORRY ME... *(after each line)(3x)Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worryDEM GO WORRY ME *(After each line)Dey wan to make us sing about prisonDem go worry me, worry me-- worry, worry all over da townDey wan to know about prison lifeDem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town*(repeat stanza)Fela, wetin you go sing about?DEM GO WORRY MEDem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worryThe time weh I dey, for prison, I call am "inside world"The time weh I dey outside prison, I call am "outside world"Na craze world, na be outside worldCRAZE** WORLD *(after each line) / **(crazy)Na be outside- da police-i deyNa be outside- da soldier deyNa be outside- da court dem deyNa be outside- da magistrate deyNa be outside- da judge dem deyNa craze world be datNa be outside- Buhari deyNa craze man be datAnimal in craze-man skin-iNa craze world be datNa be outside- Idia-gbon deyNa craze man be dat- ohAnimal in craze-man skin-iNa craze world be datNa be outside- dem find me guiltyNa be outside- dem jail me five yearsNa be outside-dem judge dey beg ee-oNa craze world be dat, Na craze world be datNa be outside- dem kill dem studentsSoweto, Zaria, and IfeNa craze world be dat, ee-ohNa craze world be datNa be outside- all dis dey happenNa craze world be dat, ee-ohNa craze world be dat, ee-ohNa craze world be dat, ee-ohNa craze world be dat, ee-ohNa craze world be dat, ee-oh...Make you hear this oneWar against indiscipline, ee-ohNa Nigerian government, ee-ohDem dey talk ee-oh"My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"Na Nigerian government, ee-ohDem dey talk be dat"My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"I never hear dat before- ohMake Government talk, ee-oh"My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"Na Nigerian government, ee-ohDem dey talk be datWhich kind talk be dat- oh?Craze talk be dat ee-ohNa animal talk be dat